Off just released Ep titled  Xin Mao EP, is Alhamdulillah, read the catchy for Alhamdulillah below

DOWNLOAD NOW!

The EP Xin Mao by Tml Vibez house five songs, Seyi Vibes,  Shmurda, & .

Here is the lyrics to Alhamdulillah by Tml Vibez.

DOWNLOAD MP3 SONG 

Listen below:

Alhamdulillah Lyrics by Tml Vibez

intro

(Yo Dips)

verse

Blow me trees hundred
Or them go like am, àbí ki lo fẹ ẹ? Hmm
Ahh, Kara Bounce, rọra shake your baka
I fit to dey run your baka
Ajé, you go like am walahi, wahala-ha-ha

chorus

No shaking, no panic
Baba blessings all over me
Wọn le, them no ba ní
Tell them, “The love and the is so valid”
Ológo forever, when them dey sleep we dey grind we’re still farming
I tell God, “Jọwọ, bami
Run am for me, no forget my padi”
Oh-ah-ah

chorus

I don try, walahi, hmm
I just wanna make some funds
I no want wahala, ah
Loader tó bá loyal, no kasala, hmm-hmm
I dey go up-up way, alhamdulilah for life
Alhamdulilah for life

verse

Father, your money, your blessings, your problem
Gbogbo ẹ lọ wà, Astagfar-r-r-r
Haa, on my right side, on my left side
Wọn gb’ọmọ mẹfà, hmm
Mo lẹlẹdàá, mi o ja, ah, mi fọ, never

pre-chorus

No shaking, no panic
Baba Blessings all over me
Wọn le, them no ba ní
Tell them, “The love and the grace is so valid”
Ológo forever, when them dey sleep, we dey grind, we’re still farming
I tell God, “Jọwọ, bami
Run am for me, no forget my padi”
Oh-ah-ah

chorus

I don try walahi, hmm
I just wanna make some funds
I no want wahala, ah
Loader tó bá loyal, no kasala, hmm-hmm
I dey go up-up way
Alhamdulilah for life, alhamdulilah for life

outro

I don try, wala-ha-ha
I just wan’ make some funds
I no want wahala, hmm
Loader tó bá loyal, no kasala
Haa-haa, alhamdulilah for life (Yo dips), alhamdulilah